Love and Relationship

‘Nigerian Women No Sabi Wetin Be True Love’ – 23-Year-Old Man Set To Marry His 46-Year-Old American Lover Says

Published

on

Isa Sulaiman, 23, set to marry his 46-year-old American lover ten months after they met on Instagram, has said that women in Nigeria do not know the meaning of love.

Janine Sanchez, 46, a chef in California met face to face with Isa for the first time over the weekend when she flew into Kano.

While speaking with the BBC Pidgin service, the former barber who resides in Kano said;

"Di truth be say our women no sabi wetin be true love, it is either dem dey eye somthin or dem get plans but if white woman tell you say she love you, bros she mean am from di bottom of her heart."
 "We meet after i start to follow her for instagram and if she post pishure i go like am, den afta small time I come see say some Yahoo boys dey try scam her, so I send her message say make she no mind those pipo so dat tin come attract her, e show her say na honest pesin I be. Na dat one first attracts her."
 "From dia we come dey chat wella, video calls and na all dat one lead us to this level wey we dey."

He was asked if both of them have slept in the same room since Janine got to Nigeria, Isa said;

"We no dey sleep for di same room, i dey stay with her till night before i go tell her good night, even dis one wey we dey do (small hugs and holding hands) pipo dey talk talkless of sleeping together."

Isa said members of his family have given him the go-ahead to marry his lover in March moving with her to America

"Afta di wedding for March by God's grace na US straight for dia I go get work, go back to school na just secondary school i stop and hopefully get soccer team wey i go play for."

Janine on her part has expressed excitement about how she has been treated ever since arriving in Nigeria.

"I don meet im family more dan 100 of dem and e sweet me say all of dem gree for us to marry, many of dem neva see white woman before, na so dem come dey play wit my hair, dey touch my hand."
Read more on the story:

Leave a Reply

Your email address will not be published.

Trending